On Air Now

Kulele Zone

3:15pm - 6:00pm

If your Wife/Husband dey sell Condom, E Good If You No Buy From Dem ??

If your Wife/Husband dey sell dat Market, e good if you no buy from dem ??

Ratata entre street dey ask pipo question ontop buying/selling #MarketRunz. De question wey e ask dem ehhh some pipo no fit answer. E CHOKE DEM!!

E say If your Wife/Husband dey sell condom and you wan buy, e good if you no buy from dem ?? 

If na you em ask de question, wetin you answer?🤦‍♀️ #chookmouth


Today's Weather

  • Lagos

    Sunny intervals

    High: 34°C | Low: 27°C