On Air Now

Una Wake Up Show

4:00am - 9:00am

Ebute Meta Plank Market Fire

We hear say fire catch for Okobaba plank market for ebute meta on Wednesday 5th January, 2022 Ratata tok say as eim dey pass third mainland bridge on Wednesday he see de fire.

We hear say fire catch for Okobaba plank market for ebute meta on Wednesday 5th January, 2022
Ratata tok say as eim dey pass third mainland bridge on Wednesday he see de fire.
 


Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 33°C | Low: 27°C