On Air Now

Evening Oyoyo

6:00pm - Midnight

2 Sisters Die By Soldiers ‘Stray’ Bullet For Kudanda Market - Market Runz

Ontop #marketrunz @ratatanation dey tok about de 2 Sisters wey Die By Soldiers ‘Stray’ Bullet For Kudanda Market for kaduna state. And em also dey ask if u don hear of di market before and where e dey.. We for Wazobia Fm 95.1 dey say big PELENU to de family of de girls and we dey pray say dis kin BADNESS no go happen again to de pipo of Kudanda Market for Kaduna State.

Ontop #marketrunz @ratatanation dey tok about de 2 Sisters wey Die By Soldiers ‘Stray’ Bullet For Kudanda Market for kaduna state. And em also dey ask if u don hear of di market before and where e dey..

We for Wazobia Fm 95.1 dey say big PELENU to de family of de girls and we dey pray say dis kin BADNESS no go happen again to de pipo of Kudanda Market for Kaduna State.
 


Today's Weather

  • Lagos

    Sunny intervals

    High: 34°C | Low: 27°C