On Air Now

Evening Oyoyo

6:00pm - 10:30pm

Victor Osimhnen super goal give Napoli victory against AS Roma

Napoli dey on 11 straight wins for all competitions after di 1-0 win

Victor Osimhen dey on fine form as eim no allow di wonjure wey eim bin get to slow am down. Di Nigerian striker don score 3 goals in 3 games since after eim retutrn from di wonjure.

Napoli right now dey top Serie A and dem dey on 11 straight wins for all competitions thanks to di super goal from half volley Osimhen bin beautifully execute with a brilliant technique against AS Roma.

 


Today's Weather

  • Lagos

    Sunny intervals

    High: 31°C | Low: 25°C