Monday, 26 May 2025 - 1 hour 17 minutes
For inside dis episode, our elders tok some about some big big matter for news, dem follow talk about how poor families dey bribe their way to go chop for wey dem no invite them, and the Port Harcourt Refinery wey don shutdown after 6 months wey e start to work.
© Copyright 2025 Steam Broadcasting and Communications Limited. Powered by Aiir.