On Air Now

Our Backyard

9:00am - 11:00am

NPFL TATAFO EPISODE 8

You are viewing content from Wazobia FM Lagos. Would you like to make this your preferred location?

NPFL TATAFO PODCAST

Thursday, 10 June 2021 - 23 minutes

The republikans, anchored by Sawa dey bring una beta NPFL Gameweek 26 preview. For dis episode, dem dey follow yarn about Akwa United 15-games unbeaten run. Listen make you follow judge di mata whether NPFL coach fit to Manage di Super Eagles.

Subscribe to this podcast

Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 33°C | Low: 27°C