On Air Now

Oga Madam

Noon - 2:45pm

NPFL TATAFO EPISODE 13

You are viewing content from Wazobia FM Lagos. Would you like to make this your preferred location?

NPFL TATAFO PODCAST

Wednesday, 21 July 2021 - 29 minutes

Dem disallow Dakkada FC clean goal and for di Rivers United-Akwa United game, referee call for foul after Akwa player collect di ball wit clear chance to put am for net. Shebi di way dem no dey pay referees dia money dey cause all dis bad officiating?

Subscribe to this podcast

Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 35°C | Low: 27°C