On Air Now

Oga Madam

Noon - 2:45pm

If Arsenal No Win EPL This Season, Arteta Gats Pack Him Load

You are viewing content from Wazobia FM Lagos. Would you like to make this your preferred location?

Football Mede-Mede Podcast

Friday, 15 August 2025 - 30 minutes

As we dey count down to the 25/26 EPL season, the Republikans (Jovita, Buchi Labalaba & Emmanuel Attah) don land with hot takes wey go scatter your head! 🔥

From the big money signings, top 4 predictions, new stars wey fit blow or flop, to the wahala wey newly promoted sides go face — nothing escape our gist table. ⚽💥

Na pure gbas gbos and premium banter we serve here. If you be real football fan, you no fit miss this! 🚨

#EPL #PremierLeague #FootballRepublik #TransferNews #Top4Race #EPL2025 #podcast

Subscribe to this podcast

Today's Weather

  • Lagos

    Light rain

    High: 28°C | Low: 23°C