"A day for Itoro life na one kain day wey you no go wan miss for Calabar Girl for Wazobia FM. Chiboi and Ada Dum Dum dey try understand Itoro as she dey knack tori of wetin dey shelle for her life every day. Na one hour full of gbege laugh and beta cruise. Dem dey run am every weekday from 5pm go reach 6pm."
Friday, 22 August 2025
16 minutes
Itoro Talk True Cost of Living Wan Kill The Living
Thursday, 14 August 2025
14 minutes
Itoro Use Badmouth Pursue Fine Brother Wey Ada DumDum Introduce
Thursday, 31 July 2025
16 minutes
Itoro’s Drama Don Start Again This Time, Na Kidnap Matter
Tuesday, 22 July 2025
21 minutes
Itoro dey campaign for Councillor and her definition of councillor dey different.
Thursday, 10 July 2025
17 minutes
Itoro Don Vex Scatter! She Lose ₦200, Dem Dash Her ₦1200 But She Still Dey Para Say She Want Her Missing ₦200 Back! Oga Chiboi & Anty Ada Fit Collect Beating Today!
Tuesday, 8 July 2025
18 minutes
Itoro Don Land With New Bae! Meet Bro Dandiell.
Thursday, 19 June 2025
19 minutes
🤣 Itoro don carry her wahala come again meet Oga Chiboi! She say she wan write letter of application with CV
Tuesday, 10 June 2025
25 minutes
For this episode, Itoro don come with her wahala ooo, this time Itoro don come up with a new business idea wey go fetch her money wey reach N25M, but the wahala wey dey inside the business plan go off you, she even get business partner wey be Ada Duum Duu
© Copyright 2025 Steam Broadcasting and Communications Limited. Powered by Aiir.