Episodes
Dem say Chief Iwuanyanwu talk for him will say make him wife no marry again o unless she wan forfeit all her inheritance! Na true love be dat or control from the grave? #ChookMouth
Inside this eoisode, Cheche Smith come up with another sweet topic for Women's corner, this time she asks say wetin you go do as a woman if a fellow woman tell you say your husband mouth dey smell? You go confront her there or you go die the matter?