All podcasts

TownHall

Latest Episode

Make we tok about community policing and human rights violation

Episodes

1 hour 19 minutes | Wednesday, 18 June 2025
For this episode, our elders don come to chook mouth for inside newspaper tori, the one wey FRSC don insist say na only transfer traffic offenders go use pay for their fine say them no dey collect cash again to tackle extortion from wuru wuru officers
1 hour 30 minutes | Tuesday, 17 June 2025
For this episode, our elders chook mouth on top matter wey make headlines for newspaper- the one wey EFCC oga say politicians dey use yahoo boys to launder money,
1 hour 20 minutes | Monday, 16 June 2025
For this episode, our elders chook mouth for newspaper tori and dem follow chook mouth for the mata wey concern ministry of foreign affairs for the Israel-Iran mata.
1 hour 27 minutes | Wednesday, 11 June 2025
For inside this episode, our elders tok about some serious matter for inside newspaper, the one wey concern Fmr Minister of Sport, Solomon Dalung wey him talk about politicians wey dey run go APC
1 hour 30 minutes | Tuesday, 10 June 2025
for inside this episode, our elders chook mouth for some matter wey make headlines for newspaper, even the one wey concern Abacha wife wey she tok say the money wey him husband been keep for Nigeria vanish after the man die
1 hour 31 minutes | Thursday, 29 May 2025
for inside this episode, our elders chook mouth for some big newspaper tori, even the one wey concern Lawyers and Senator gbas gbos as Lawyers drag senators go court say make dem return their salary on to say dem no dey do their work
1 hour 23 minutes | Wednesday, 28 May 2025
For inside this new episode, our elder chook mouth for some big tori wey make newspaper headline, especially the one wey concern our Presido wey beg NASS make the approve the $21.5bn
1 hour 25 minutes | Tuesday, 27 May 2025
For inside this new episode, our elder chook mouth for some big tori wey make newspaper headline, them chook mouth for PDP matter as dem shift meeting sake of say dem never sabi wetin to do with Atiku and Wike matter
1 hour 17 minutes | Monday, 26 May 2025
For inside dis episode, our elders tok some about some big big matter for news, dem follow talk about how poor families dey bribe their way to go chop for wey dem no invite them, and the Port Harcourt Refinery wahala
Make we tok about community policing and human rights violation
TownHall

-
Use the arrow keys to increase and decrease the volume, or space to toggle mute.