36 minutes | Monday, 27 October 2025
For today episode, we gist about one viral video wey dey circulate online — e list states wey dem say no get better men for marriage! From attitude to lifestyle, people don drop hot takes. Na serious gbas gbos and laughter as we break down the matter and hear everybody opinion.