All episodes

Womens Corner

Science Talk: Woman Egg No Dey Finish, Na Men Sperm Dey Reduce! PT 2

29 minutes | Tuesday, 21 October 2025

New research don scatter old belief! Scientists don reveal say woman egg no dey decrease like we don always think — na men sperm dey reduce as dem dey age. So e mean say woman no even need to freeze her eggs like before. Tune in make you hear the full scientific gist wey go change how we reason fertility matter.

Science Talk: Woman Egg No Dey Finish, Na Men Sperm Dey Reduce! PT 2
Womens Corner

-
Use the arrow keys to increase and decrease the volume, or space to toggle mute.