27 minutes | Wednesday, 15 October 2025
New research don scatter old belief! Scientists don reveal say woman egg no dey decrease like we don always think — na men sperm dey reduce as dem dey age. So e mean say woman no even need to freeze her eggs like before. Tune in make you hear the full scientific gist wey go change how we reason fertility matter.