All episodes

TownHall

No Mind Busybody People And Amebo Dem- Tinubu Tell Wike

1 hour 27 minutes | Wednesday, 11 June 2025

For inside this episode, our elders tok about some serious matter for inside newspaper, the one wey concern Fmr Minister of Sport, Solomon Dalung wey him talk about politicians wey dey run go APC-- Even the one wey concern Presido Tinubu and Wike

No Mind Busybody People And Amebo Dem- Tinubu Tell Wike
TownHall

-
Use the arrow keys to increase and decrease the volume, or space to toggle mute.