All episodes

Womens Corner

Na Only Boy Pikin Get Value?

38 minutes | Thursday, 28 August 2025

This episode go shake plenty tables. We dey talk about traditions and beliefs wey dey make women feel say dem no get value just because dem never born boy pikin.
Why society still dey put pressure on women like say na dem dey decide gender? And as a woman, why you go dey stress yourself over boy child when science talk say na man dey determine am? This gist go open eyes, break myths, and spark real conversation.

Na Only Boy Pikin Get Value?
Womens Corner

-
Use the arrow keys to increase and decrease the volume, or space to toggle mute.