19 minutes | Thursday, 19 June 2025
𤣠Itoro don carry her wahala come again meet Oga Chiboi! She say she wan write letter of application with CV ā but she dey ask if āCVā na short form for Sylvanus! š©šš
Who go help this geh abeg? #ChookMouth #CalabarGheyz #ItoroAndHerWahala #NaSylvanusBeCV?