All episodes

Calabar Ghyels

Itoro vs Church Communion

21 minutes | Monday, 4 August 2025

Itoro don show again with another wahala — this time, na church communion matter o! 😅 She dey complain say the communion too small and the wine no even touch tongue.
As if that no do, she tell Oga Chiboi say she don tire to dey stand up like newcomer every Sunday. According to her, people don sabi her finish for the church, so make Chiboi help her find new one wey go give better wine and soft seat.
Na so we take land for today’s episode — communion wahala, church hopping, and Itoro special drama. Make una chook ear, e go funny and real!"

Itoro vs Church Communion
Calabar Ghyels

-
Use the arrow keys to increase and decrease the volume, or space to toggle mute.