All episodes

Calabar Ghyels

Itoro, the Business Tycoon

25 minutes | Tuesday, 10 June 2025

For this episode, Itoro don come with her wahala ooo, this time Itoro don come up with a new business idea wey go fetch her money wey reach N25M, but the wahala wey dey inside the business plan go off you, she even get business partner wey be Ada Duum Duum, Uka Chiboi sef follow get role to play for this business

Itoro, the Business Tycoon
Calabar Ghyels

-
Use the arrow keys to increase and decrease the volume, or space to toggle mute.