13 minutes | Tuesday, 21 October 2025
Itoro don show again with fresh ofofo — this time she accuse Aunty Ada of doing hookup business! But Aunty Ada no gree at all; she break am down clear-clear, explain say na professional escort, no be hookup she dey run, and her hustle na clean one. Meanwhile, Itoro wey dey report am — e be like say she sef dey find employment inside the matter! Tune in for laughter, gbas gbos, and plenty wahala wey go sweet your ear