17 minutes | Thursday, 10 July 2025
Itoro and her Wahala,
For This Episode: Itoro Don Vex Scatter! She Lose ₦200, Dem Dash Her ₦1200 But She Still Dey Para Say She Want Her Missing ₦200 Back! Oga Chiboi & Anty Ada Fit Collect Beating Today!
She Say “₦1,200 No Fit Replace My ₦200"
#chookmouth