All episodes

Calabar Ghyels

Itoro & Pimpim Scatter Everywhere With Sharp Mouth Gbas Gbos

22 minutes | Thursday, 28 August 2025

Itoro land with Pimpim today and the small pikin show say her mouth too sharp.
She finish Anty Ada, drag Oga Chiboi and even Itoro wey dey support her no escape the gbas gbos.
This episode na pure cruise, laughter and drama wey go make you forget your sorrow.

Itoro & Pimpim Scatter Everywhere With Sharp Mouth Gbas Gbos
Calabar Ghyels

-
Use the arrow keys to increase and decrease the volume, or space to toggle mute.