All episodes

Football Afrik Podcast

Football Afrik Podcast 2022/23 Episode 7

30 minutes | Monday, 14 November 2022

On dis episode, Sawadinho and Timi dey analyse wetin Jose Mourinho bin tok say ''Africa go fit win di World Cup if African footballers dey play for their countries of origin''
.
For di +234 segment;
Yarns also dey about di workings wey Bayelsa Queens dey do for iniside Women's CAF Women's Champions League

Football Afrik Podcast 2022/23 Episode 7
Football Afrik Podcast

-
Use the arrow keys to increase and decrease the volume, or space to toggle mute.