1 hour 5 minutes | Friday, 22 August 2025
This story go touch your heart .
Barr Alexander Nze wey be don open up how e take meet small boy wey dem lock for prison since 2015 when e still be 12 years old.
We go break down wetin really happen, the injustice behind the case, and why Nigerians dey vex for matter like this.