All podcasts

Calabar Ghyels

Latest Episode

Itoro, Aunty Ada & the Hookup Wahala!

Episodes

13 minutes | Tuesday, 21 October 2025
Itoro, Aunty Ada & the Hookup Wahala!
16 minutes | Wednesday, 15 October 2025
Itoro don land for studio with fresh gbas gbos for Aunty Ada!
12 minutes | Thursday, 25 September 2025
Itoro Marriage Budget: Oga Chiboi Fit Wed with ₦1,400?
13 minutes | Thursday, 25 September 2025
Oga Chiboi Love Wahala: Beg Ex or Find New Babe
15 minutes | Thursday, 25 September 2025
Itoro don show face again, this time with fresh complaint give Oga Chiboi. NjuBaby dey demand him percentage.
16 minutes | Thursday, 25 September 2025
Itoro don return from village with bag full of market tins wey she wan sell. But instead of peace, she drag NjuBaby inside the matter make e help am do advert.
22 minutes | Thursday, 28 August 2025
Itoro & Pimpim Scatter Everywhere With Sharp Mouth Gbas Gbos
14 minutes | Wednesday, 27 August 2025
Aunty Ada Wan Rush Find Husband for Itoro
16 minutes | Friday, 22 August 2025
Itoro Talk True Cost of Living Wan Kill The Living
21 minutes | Friday, 22 August 2025
Itoro & Anty Ada Enter Fight
14 minutes | Thursday, 14 August 2025
Itoro Use Badmouth Pursue Fine Brother Wey Ada DumDum Introduce
20 minutes | Thursday, 14 August 2025
Itoro the house Agent
21 minutes | Monday, 4 August 2025
Itoro vs Church Communion
17 minutes | Thursday, 31 July 2025
Itoro Sleep, Yanga Wake Am
19 minutes | Thursday, 31 July 2025
Itoro Don Turn Dog Pet to Pepper Soup.
16 minutes | Thursday, 31 July 2025
Itoro’s Drama Don Start Again This Time, Na Kidnap Matter
16 minutes | Thursday, 24 July 2025
Ada & Itoro vs Oga Chiboi Mouth
21 minutes | Tuesday, 22 July 2025
Itoro dey campaign for Councillor and her definition of councillor dey different.
22 minutes | Friday, 18 July 2025
Itoro don turn full-time musician. pt 2
21 minutes | Friday, 18 July 2025
Itoro don turn full-time musician
17 minutes | Thursday, 10 July 2025
Itoro Don Vex Scatter! She Lose ₦200, Dem Dash Her ₦1200 But She Still Dey Para Say She Want Her Missing ₦200 Back! Oga Chiboi & Anty Ada Fit Collect Beating Today!
18 minutes | Tuesday, 8 July 2025
Itoro Don Land With New Bae! Meet Bro Dandiell.
19 minutes | Thursday, 19 June 2025
🤣 Itoro don carry her wahala come again meet Oga Chiboi! She say she wan write letter of application with CV
25 minutes | Tuesday, 10 June 2025
For this episode, Itoro don come with her wahala ooo, this time Itoro don come up with a new business idea wey go fetch her money wey reach N25M, but the wahala wey dey inside the business plan go off you, she even get business partner wey be Ada Duum Duu
Itoro, Aunty Ada & the Hookup Wahala!
Calabar Ghyels

-
Use the arrow keys to increase and decrease the volume, or space to toggle mute.