On Air Now

Satide Waka

10:00am - 2:00pm

No dey follow police argue, just get evidence

You are viewing content from Wazobia FM Lagos. Would you like to make this your preferred location?

Inspector of General of Police say serious punishment dey for anybodi wey harass police.

Yaw tok say make we always get our papers complete, and if our papers complete and dem harass us make we no argue wit dem, we just need get evidence. #chookmouth

Comments

Add a comment

Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 33°C | Low: 26°C