On Air Now

Oga Madam

Noon - 2:45pm

Why sleep dey important

You are viewing content from Wazobia FM Lagos. Would you like to make this your preferred location?

Some pipu brain be like dustbin bcos dem no dey sleep. Sleep dey important bcos e dey help our brain commot dirty.

Some pipu brain be like dustbin bcos dem no dey sleep. 
Whether you be lawyer, banker, buisness man/woman sleep dey important bcos e dey help our brain commot dirty.

 

 


Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 35°C | Low: 27°C