On Air Now

Evening Oyoyo

6:00pm - Midnight

I do bus conductor work for Ojuelegba nd Ikeja - Joseph Benjamin

You are viewing content from Wazobia FM Lagos. Would you like to make this your preferred location?

Joseph Benjamin say he do conductor work for Ojuelegeba and he sell bread for Ikeja.

For ontop #unawakeup Joseph Benjamin siddon tok with Chief Suo nd Ratata say before eim start to dey act, he do conductor work for Ojuelegba to ikeja axis, he work for bakery nd he stay for uncompleted building wey eim bed na carton, he do all these things so he go fit support eim parents.
 


Today's Weather

  • Lagos

    Sunny intervals

    High: 34°C | Low: 27°C