How Bullying don turn culture for our Society
Make we tok wetin make Bullying don turn culture for our society, how you fit handle bullys and parents/guardians get plenty roles to play with Cheche and Dr.Adetoun wey be Child Psychologist.
Wednesday, December 8th, 2021 7:02pm
By Ada
How Bullying don turn culture for our Society
Make we tok wetin make Bullying don turn culture for our society, how you fit handle bullys and parents/guardians get plenty roles to play with Cheche and Dr.Adetoun wey be Child Psychologist.
Video
Dem dey tok say marriage dey change people, shey na the marriage change dem or na who dem really be, naim be that.
Video
With the way news about domestic violence and gbege wey concern men and women for inside relationship take dey come out. E come be like say pipu no dey learn from the experience of oda pipu.
Video
Skin Bleaching no be new tin. most especially for inside western part of africa. World Health Organization (WHO) tok say 40% of African women dey use skin lightening or bleaching creams.
Video
Gospel artist, producer, and songwriter. Mike Abdul enta we studio for #OgaMadamOffice to follow #Chechesmith tok about wetin pipu go dey expect from one of the biggest gospel concert of the year Praise Jam.
Video
According to the Agence Française de Développement (AFD) funds, Africa get fertility rates of 4.5 children per woman. An this one na the highest for inside the world. But just as the fertilty rate high, na so the rate of children wey dey die during child birth take high.
© 2022 Steam Broadcasting and Communications Limited. Powered by Aiir.