Saskay and Yousef evicted bbn season 6 house mates enter studio with Plenti Cruise
Evicted Big brother season 6 housemates Saskay and Yousef don follow Chechesmith siddon gist about some of the things wey happen inside the house ontop Ogamadam
Tuesday, September 21st, 2021 4:14pm
By Ada
Saskay and Yousef evicted bbn season 6 house mates enter studio with Plenti Cruise
Evicted Big brother season 6 housemates Saskay and Yousef don follow Chechesmith siddon gist about some of the things wey happen inside the house ontop Ogamadam
Video
With one of the biggest songs wey dey social media right now, wey be "Patek" Mr Eazi, don ready to show una say una neva see anything at all. As eim don drop anoda one wey eim call See Something.
Video
Love sweet but sometimes love dey change taste, and dey bitter for the pipu wey dey enjoy am. Wetin dey come spoil belle pass na wey you see two pipu wey love dem self come dey do like say the other person na dia enemy.
Video
Wetin you go do, if you find out say your Husband get anoda family?
Video
One man don wey lose him job, don ask him Wife to dey give am her Salary to dey use manage the family, the man go also dey give her money to dey spend from there.
Video
Ugochi Lydia Onuoha, wey many pipu know as Guchi na Nigerian Afropop/ Afrobeat singer. And she be one of the young female artiste wey dey show say dem no come play for the music industry.
© Copyright 2023 Steam Broadcasting and Communications Limited. Powered by Aiir.