On Air Now

Kulele Zone

3:15pm - 6:00pm

Apple Marriage Ring

You are viewing content from Wazobia FM Lagos. Would you like to make this your preferred location?

You think say this Smart ring for couples na the solution to cheating?

Recently Apple tok say dem wan produce smart marriage ring wey go fit help couples keep track on each other; i.e. if your partner tell you say eim dey somewhere, you go fit know if na true or lie, the ring go also help monitor heart rate.

Ontop Women's corner wit Cheche, she tok about this Smart ring and also ask if people think say the solution to cheating don come.

How you feel about the Smart Marriage Ring?


Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 35°C | Low: 27°C