On Air Now

Inside Life

2:45pm - 3:15pm

Wahala wey dey happen for choir

You are viewing content from Wazobia FM Lagos. Would you like to make this your preferred location?

Wahala no pass like this oh!! Husband no gree make him wife go choir practice because of the choir master and Una remember say Devil na Choir master before🤨😯

Wahala no pass like this oh!! Husband no gree make him wife go choir practice because of the choir master and Una remember say Devil na Choir master before🤨😯
#Chookmouth for comment section👇, yarn us wetin you think of dis Mata


Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 34°C | Low: 28°C