Man make pikin wey never reach 1 year sleep outside

You are viewing content from Wazobia FM Lagos. Would you like to make this your preferred location?

One woman call ontop our backyard say her madam dey pay her 10,000 naira and di moni no fit reach to take care of her pikin. So as she wan dey go back village, one man wey dey eat for her madam shop say make she come dey stay for eim house.

One woman call ontop our backyard say her madam dey pay her 10,000 naira and di moni no fit reach to take care of her pikin.  So as she wan dey go back village, one man wey dey eat for her madam shop say make she come dey stay for eim house. One day di man say e like her and eim wan marry her, she say no, na so di man take use force sleep with am.

#chookmouth


Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 35°C | Low: 27°C