Madam and house girl wahala

You are viewing content from Wazobia FM Lagos. Would you like to make this your preferred location?

Woman scatter beating Ontop her 13 years old maid becos she chop two pieces of yam, and house girl tok say na becos madam no gree give her food since three days.

Woman scatter beating Ontop her 13 years old maid becos she chop two pieces of yam, and house girl tok say na becos madam no gree give her food since three days. How mouth wan explain dis kain wickedness? Na the Mata wey dem tok Ontop #OurBackyard wit @neduwazobiafm x @ratatanation... #Chookmouth inside Comment Section👇


Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 35°C | Low: 27°C