You be Giver or you be Receiver for inside Room!!

You are viewing content from Wazobia FM Lagos. Would you like to make this your preferred location?

You be Giver or Receiver inside Bedroom, how you take like am?

For inside Night Jolly with Uzo, she dey ask you say for inside Bedroom, you be Giver or Receiver? and she also dey advice Men say if dem wan marry, make dem no marry becos of Vagiana but find woman wey get sense becos all the women get Vagiana. How you feel dis kind tok?


Today's Weather

  • Lagos

    Light rain

    High: 33°C | Low: 27°C