On Air Now

Night Joli

Midnight - 4:00am

Why You Need to Dey Proud of Your Machine As Man

You are viewing content from Wazobia FM Lagos. Would you like to make this your preferred location?

Many men don spend plenty money, because them wan bigger and longer manhood. this one dey make plenty get low self esteem.

Untop pilow talk @uzomaticuzo say make men dem dey proud of the machine wey dem carry for body!

 

Oya #chookmouth for comment section👇

 

No forget to listen to the full tok live on top www.wazobiafm.com/lagos or download our app to listen to our shows


Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 34°C | Low: 27°C