On Air Now

Night Joli

Midnight - 4:00am

Why Men dey run from their Women inside room?

You are viewing content from Wazobia FM Lagos. Would you like to make this your preferred location?

Wetin be the reason Men dey avoid their women sexually? many men dey avoid their women when e reach to make love and na the why Uzo don break down.

Ontop NightJolly with Uzo, she give the reasons why Men dey run away from their women sexually.

She tok say some men dey fear once their woman sabi pass dem inside room, she also tok say if you get mind enter relationship, you suppose get mind sabi the work wey dey inside.

she tok plenty reasons wey you go hear inside the full video.


Today's Weather

  • Lagos

    Sunny intervals

    High: 34°C | Low: 27°C