On Air Now

Inside Life

2:45pm - 3:15pm

Lagos State Open Book For Sex Offenders Inside The State. Wetin You Think About This One?

You are viewing content from Wazobia FM Lagos. Would you like to make this your preferred location?

For 2019 Nigeria launch online national Sexual Offender Register to help members of the public and security agencies conduct background checks and identify sex offenders. But despite many state dey tok say dem too go open dia own. many still never open dia own.

Lagos state don show say dem be tok na do. As dem don open the state book for sexual offences. And them publish the first set of names, plus their offences, and their sentence. 

This one come make Uzomatic Uzo, carry this mata enta her #NightJolly Class as she they like to call am. So that her students go chook mouth. And dem chookmouth no be small.

Many of them call to clap hand for the goverment. And some of them talk say make goverment use same hand wey dem take dey handle poor man take handle rich man too.

Oya watch the video to see wetin dem talk about the mata. and tell us wetin youself think. 


Today's Weather

  • Lagos

    Heavy rain shower

    High: 33°C | Low: 27°C