On Air Now

Kulele Zone

3:15pm - 6:00pm

Vice Presido, Yemi Osinbajo do leg surgery for Nigeria

You are viewing content from Wazobia FM Lagos. Would you like to make this your preferred location?

Yemi Osinbajo do leg surgery for Lagos, sake of say eim injure when eim dey play squash.

Adedoyin Dosunmu-Ogunbi Medical Director, Duchess International Hospital, Ikeja, announce on saturday say Vice  Presido dey hospital for Nigeria dey treat Leg

Laolu Akande, spokesperson to Osinbajo, tok for tweet, say the vice presido go do surgery make eim treat fracture wey dem eim leg.


Today's Weather

  • Lagos

    Sunny intervals

    High: 34°C | Low: 27°C