On Air Now

Our Backyard

9:00am - 11:00am

Tinubu Don Donate 100 Million Naira To Pipo Wey Flood Affect Inside Kano.

You are viewing content from Wazobia FM Lagos. Would you like to make this your preferred location?

Di Candidate wey dey represent di All Progressive Congress alias APC for di presidential waka Ahmed Bola Tinubu don donate 100 million naira to di pipo wey flood affect for inside Kano State.

Bola Tinubu do dis donation for inside one dinner party wey Kano business Community bin organise.
Bola Ahmed com explain say dis money na to carry clear di suffer wey di victim dem dey face for different local government area inside Kano State.

Im finally tok say if dem vote am to be president,beta go reach everybody.Im follow  throway salute giv di governor of Kano Abdullahi Ganduje for di beta road wey dey Kano.

How u see di mata? #chookmouth


Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 33°C | Low: 27°C