On Air Now

Kulele Zone

3:15pm - 6:00pm

SERAP Don Tell Presido Buhari To Mention Di Names Of People Wey Dey Tiff Oil Or Make Eim Face Legal Action.

You are viewing content from Wazobia FM Lagos. Would you like to make this your preferred location?

Give us the name of pipo wey dey tiff tiff oil or you face legal action,SERAP tell Preisdo Buhari.

SERAP don tell Presido Muhammadu Buhari to sharpaly arrange panel wey go shook eye wella for inside di matta of mago mago oil pipeline wey don dey happen from 2001 reach today and make eim announce di name of all di suspect wey follow for dis matta.

For inside di letter wey di Deputy Director of SERAP Kolawole Oluwadare bin sign,e tok say SERAP go dey happy if di government of Presido Buhari go take action within di next 14 days and if nothing happen,dem go take legal action to force dem,becos dis matta na in di interest of di country pipo.


Today's Weather

  • Lagos

    Heavy rain shower

    High: 32°C | Low: 26°C