On Air Now

Oga Madam

Noon - 2:45pm

Queen Silekunola Naomi Ogunwusi say "she no be queen of Ife again"

You are viewing content from Wazobia FM Lagos. Would you like to make this your preferred location?

Queen Silekunola Moronke Naomi Ogunwusi  announce say "she no be queen of Ife again" as she don decide to move on.

Queen Silekunola Moronke Naomi Ogunwusi  announce say "she no be queen of Ife again" as she don decide to move on.

She tok for her social media page say her marriage of three years no be arrange marriage.

Di queen also tok say she go like correct some impressions. She say dis decision no be sake of say di Ooni dey married to another queen.


Today's Weather

  • Lagos

    Sunny intervals

    High: 34°C | Low: 27°C