President Buhari Don Tok Say Na Climate Change Dey Cause Di Flood Mata.

You are viewing content from Wazobia FM Lagos. Would you like to make this your preferred location?
President Muhammadu Buhari For Di First World Bio Summit Inside Seoul For South Korea.

Di Oga Kpatakpata for inside Naija aka President Muhammadu Buhari don tok on Tuesday say na di effect of climate change na eim dey happen for inside different place for di country.

According to the informate wey di special adviser for Mr President ontop Media and publicity mata,Oga Femi Adesina carry give us ,eim say na for inside South Korea fordi First World Bio Summit wey happen for Seoul na eim Oga President tok dis one .


Today's Weather

  • Lagos

    Sunny intervals

    High: 34°C | Low: 27°C