On Air Now

Oga Madam

Noon - 2:45pm

Police don re-arrest 13 prisoners wey commot prison for Oyo state

You are viewing content from Wazobia FM Lagos. Would you like to make this your preferred location?

Police for Osun state don catch 13 prisoners of Abolongo prison for one village wey dey Ejigbo local government for Osun state.

Police for Osun state don catch 13 prisoners of Abolongo prison for one village wey dey Ejigbo local government for Osun state.

The state Police Public Relations Officer, Yemisi Opalola tok say dem arrest prisoners  on Saturday for different villages for de local government wey dey share boundary with Oyo state.


Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 35°C | Low: 27°C