On Air Now

Evening Oyoyo

6:00pm - Midnight

If u neva take covid-19 vaccine no enta camp - NYSC

You are viewing content from Wazobia FM Lagos. Would you like to make this your preferred location?

NYSC Director-General Shuaibu Ibrahim dey warn all di corp members wey wan serve for 2022, say if dem no take vaccine, dem no go allow dem enta camp.

NYSC Director-General Shuaibu Ibrahim dey warn all di corp members wey wan serve for 2022, say if dem no take vaccine, dem no go allow dem enta camp.

Comments

Add a comment

Today's Weather

  • Lagos

    Heavy Rain

    High: 28°C | Low: 24°C