On Air Now

Evening Oyoyo

6:00pm - 10:30pm

Gunmen attack Broadcasting house for Anambra

You are viewing content from Wazobia FM Lagos. Would you like to make this your preferred location?

Police Public Relations Officer for Anambra, Ikenga Tochukwu, confirm di early-morning attack wey shele for Awka, Anambra. He say dis attack happen for around 4:30 am for Awada for Idemili North Local Government Area of the state.

Police Public Relations Officer for Anambra, Ikenga Tochukwu, confirm di early-morning attack wey shele for Awka, Anambra.

He say dis attack happen for around 4:30 am for Awada for Idemili North Local Government Area of the state.

Tochukwu tok say when dem get alert say dem dey attack di facility, na im dem sharply arrange police pipu to go catch di  pipo wey dey cause wahala.

#chookmouth

 


Today's Weather

  • Lagos

    Sunny intervals

    High: 34°C | Low: 27°C