On Air Now

Oga Madam

Noon - 2:45pm

Education students go begin get 75,000 naira evri semester - FG

You are viewing content from Wazobia FM Lagos. Would you like to make this your preferred location?

Federal Government don approve N75,000  per semester for students wey dey study Education for public universities in Nigeria.  Nigeria Certificate in Education (NCE) students go get N50,000 per semester. Government dey do dis one take bring pipu for teaching profession.

Federal Government don approve N75,000  per semester for students wey dey study Education for public universities in Nigeria.

Nigeria Certificate in Education (NCE) students go get N50,000 per semester. Government dey do dis one take bring pipu for teaching profession.

Na  President, Major General Muhammadu Buhari (retd.), promise dem dis one  last year.

Minister of Education, Adamu Adamu, announce this on Tuesday, for de World Teachers’ Day celebration for Eagle Square, Abuja.

#chookmouth for de mata


Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 35°C | Low: 27°C