Buhari Give Minister For Water Resources 90 Days To Tell Am Eim Plan To Take Stop Dis Flood.

You are viewing content from Wazobia FM Lagos. Would you like to make this your preferred location?

President Buhari don warn the Minister for Water mata Suleman Hussein Adamu to bring plan wey go help end dis flood wahala.

President Muhammadu Buhari don comand di Minister for Water Resources Oga 
Suleiman Hussein Adamu say make im join bodi wit di ministry of Environment
and Transportation and even wit di state government make dem bring beta plan 
and action to carry end dis flood .
Na di Senior Special Assistant ontop Media and Publicity for Mr President na eim deliver di message give Oga Minister on Monday.
Dis flood wey don kill over 500 pipo,don follow spoil 70,000 hectares of farmlands and 1.4 million pipo no get house again.


Today's Weather

  • Lagos

    Sunny intervals

    High: 34°C | Low: 27°C