On Air Now

Evening Oyoyo

6:00pm - Midnight

1.3 million Nigerian girls dey commot school evri year

You are viewing content from Wazobia FM Lagos. Would you like to make this your preferred location?

United Nations International Children’s Emergency Fund (UNICEF), tok say more than 1.3 million Nigerian girls dey commot from schools before dem finsh Junior Secondary School evri year.

United Nations International Children’s Emergency Fund (UNICEF), tok say more than 1.3 million Nigerian girls dey commot from  schools before dem finsh Junior Secondary School evri year.


Today's Weather

  • Lagos

    Sunny intervals

    High: 34°C | Low: 27°C