Video Player
00:00 | 00:00
Husbands wey dey tell deir wife make dem no work
Ontop #marketrunz @ratatanation dey fight for all the market woman wey deir husband dey tell dem make dem no sell market. E good make your husband tell you say make you no work #chookmouth